Colonial Mentality

by Fẹla · · Afrobeats
Lyrics Karaoke

Quick Answer — Colonial Mentality Lyrics

[07:33.58] Colo-mentality [07:35.08] (If you say you be colonial man) [07:37.35] (You don be slave man before) [07:39.64] (Them don release you now)
Afrobeats 1977 English

Colonial Mentality Full Lyrics

Colo-mentality (If you say you be colonial man) (You don be slave man before) (Them don release you now) (But you never release yourself) I say you fit never release yourself Colo-mentality (E be say you be colonial man) (You don be slave man before) (Them don release you now) (But you never release yourself) E be so E be so them dey do, them dey overdo All the things them dey do (E be so!) E be so them dey do them dey do, them dey overdo All the things them dey do (E be so!) E be so them dey do, them dey think Dey say dem better pass them brothers No be so? (E be so!) E be so them dey do, them dey think Dey say dem better pass them brothers No be so? (E be so!) De ting wey black no good Na foreign things them dey like No be so? (E be so!) De ting wey black no good Na foreign things them dey like No be so? (E be so!) Dem go turn air condition And close dem country away No be so? (E be so!) Dem go turn air condition And close dem country away No be so? (E be so!) Them judge him go kack wig And jail him brother away No be so? (E be so!) Them judge him go kack wig And jail him brother away No be so? (E be so!) Dem go proud of dem name And put dem slave name for head No be so? (E be so!) Dem go proud of dem name And put dem slave name for head No be so? (E be so!) Colo-mentality now make you hear me now (Colo-mentality) (Colo-mentality) Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Williams you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Allia you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Mohammed you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Anglican you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Bishop you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Catholic you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Muslim you make you hear (Colo-mentality!) Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!) Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!) Colo-mentality hear (Colo-mentality!) Colo-mentality hear (Colo-mentality!) Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!) Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!) Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!) Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!) Colo-mentality hear (Colo-mentality!) Colo-mentality hear (Colo-mentality!) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) (Colo-mentality) Colo-mentality

Frequently Asked Questions

When was "Colonial Mentality" by Fẹla released?

"Colonial Mentality" by Fẹla was released in 1977.

What genre is "Colonial Mentality" by Fẹla?

"Colonial Mentality" by Fẹla is a Afrobeats song.

What are the opening lyrics of "Colonial Mentality"?

The opening lyrics are: "[07:33.58] Colo-mentality"