E No Good

by Femi Kuti · · Afrobeats
Lyrics

Quick Answer — E No Good Lyrics

E no good o The way our leaders dey do E no good o (e no good o) (The way our leaders dey do e no good o)
Afrobeats 2011 English

E No Good Full Lyrics

E no good o The way our leaders dey do E no good o (e no good o) (The way our leaders dey do e no good o) E no good o The way our leaders dey do E no good o (e no good o) (The way our leaders dey do e no good o) Since dem make this democracy the suffer still dey increase (E no good o the way our leaders dey do e no good o) This our leaders no get shame their mission na to steal and steal (E no good o the way our leaders dey do e no good o) Dem don steal all we money wey dem and dem friends take dey rich (E no good o the way our leaders dey do e no good o) Dem don steal all the money wey dem suppose give us electricity (E no good o) Wey dem suppose give us water to drink (E no good o) Wey dem suppose to give us housing scheme (E no good o) Wey dem suppose to repair all the roads (E no good o) Wey dem suppose to give us good health care (E no good o) Wey dem suppose to pay the doctors well (E no good o) Wey dem suppose to pay the teachers well (E no good o) Wey dem suppose to pay the police well (E no good o) Their pikin go dey go the best fine school (E no good o) Their pikin go dey wear the best fine shoes (E no good o) Dem go dey stay the best fine fine house (E no good o) Their pikin go dey drive the best fine car (E no good o) Dem go dey travel to america (E no good o) E no good o The way our leaders dey do E no good o (e no good o) (The way our leaders dey do e no good o) E no good o The way our leaders dey do E no good o (e no good o) (The way our leaders dey do e no good o)

Frequently Asked Questions

When was "E No Good" by Femi Kuti released?

"E No Good" by Femi Kuti was released in 2011.

What genre is "E No Good" by Femi Kuti?

"E No Good" by Femi Kuti is a Afrobeats song.

What are the opening lyrics of "E No Good"?

The opening lyrics are: "E no good o"